19 I know sey pesin dey for heaven wey go stand fight for mi.
“If yu opress my dotas or if yu marry anoda wife follow my dotas, aldo nobody dey to si us, but God na awa witness.”
“Dis groun, na beg I dey beg yu, make yu nor kover di bad tins wey dey happen to mi; nor kwayet naw wen I dey kry for help!
But I know sey God dey for heaven and E go kom save mi for di end.
“Na God get pawa pass. E keep en kingdom wey dey heaven for peace.
Wetin God for heaven choose for us? Wetin wi go gain from di Almighty wey dey heaven?
Na who wi go take kompare di Oga awa God wey sidan for di high throne?
Make wi praiz God! Make wi praiz God from heaven! Make wi praiz am from di sky!
E go dey forever like di moon and di sky go bi witness to show how I really dey faithful!”
God wey I dey serve and prish en pikin gospel, na-im fit bear mi witness sey I always dey remember una
Na di trut I dey tok, na Jesus get mi and di Holy Spirit dey bear witness for my mind sey, I nor dey lie wen I sey,
Na God bi my witness, bikos E know my heart! Na bikos I nor won disturb una naim make mi nor go Korint again.
God wey bi awa Oga God Jesus Christ Papa, wey dem go praiz forever, know sey nor bi lie I dey tok.
God know sey, bikos of Christ love wey dey my heart, I dey miss una well-well.
As wi dey live with una wey bilive Christ, una and God na awa witness sey, wi dey holy and dey do good tins for God eye without fault.
As una know, wi nor ever try to win una with sweet words. And God na awa witness sey wi nor dey pritend to bi una friends bikos of una money.
Samuel kon tell dem, “God and di king wey E choose na witness sey una neva akuiz mi for any bad tin.” Di pipol ansa, “Yes! Dem bi witness!”