Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 16:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 E wound mi many times. E attack mi like soja wey hate pesin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 16:14
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu dey do mi anyhow; Yu dey ponish mi with all yor pawa.


E send breeze kom attack and wound mi, even doh I nor do any bad tin.


I dey hear and si as wave for sea dey jam demsef! Yor wave and breeze dey make my heart shake.


Dem dey attack pipol like wariors kon klimb pass wall like sojas. All of dem dey mash strait dey kom; dem nor dey bend or waka anyhow


So e attack dem with vexnashon kon kill many of dem. Afta, e kon go stay for inside rock for Etam kave.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ