Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 16:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 I dey live for peace before, but God don skata mi. E seize mi for my neck kon skata my life. E dey plan against mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 16:12
19 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem hold dia strong swod dey won fight di Oga God.


God don karry mi give wiked pipol. E don put mi for evil men hand.


True-true, na God make mi dey fear. E don distroy di mind wey I get.


Dat time, God always dey with mi and E dey give mi lite wen I dey waka for darkness.


I nor get peace or rest and my trobol nor gri end.”


Wiked pipol dey do like lion, but God go skata and break dia tit.


God arrow don enter my body and dia poizin dey flow inside my spirit. God don make mi dey fear.


Why Yu put mi for kage make pipol dey look mi? I bi wota juju?


Yu wey dey wosh us, na wetin I do Yu? Abi I don sin against Yu? Why Yu dey target mi? I bi wahala to Yu?


E send breeze kom attack and wound mi, even doh I nor do any bad tin.


Yu don skata us for groun like dirty wey dog dey run pass; Yu don kover us with darkness.


E don make my skin and flesh old kon break di bones for my body.


Dem whole yu with dia hand, but yu break kon skata dia hand; wen dem won rest on-top yu, yu break dia back and dem nor fit stand again.


Di pesin wey fall for dis stone go skata and di pesin wey dis stone go fall on-top, go grind to powder.


dem don even risk dia life bikos of mi. So, mi and di whole church dey tank dem well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ