Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 15:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Wetin yu tink sey yu know wey wi nor know? Wetin yu feel sey yu undastand, wey wi nor undastand?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 15:9
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But I get sense as yu get too. E nor get how yu take betta pass mi, bikos evribody know evritin wey yu dey tok.


Wetin yu know, I know am too. Mi and yu na di same.


So, I sey, Nobody among dis profets know wetin God dey tink for sekret. No one don ever hear or undastand en message or listin to wetin E tok.


Na only tins wey eye fit si, naim una know. If anybody dey sure sey e bilong to Christ, make e tink about am again: If e bilong to Christ, den wi na Christ own too.


I nor tink sey doz “supper apostle” betta pass mi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ