7 Na yu bi di first man wey dem born? Dem don born yu before God kreate di mountins?
Adam sleep with Eve en wife and e get belle kon born boy, den e sey, “I don get boy just as di Oga God wont!” So e koll am, “Kain.”
Old pipol get wisdom? Abi long life nor dey bring undastandin?
Wi learn and get awa sense from old pipol; pipol wey dem born before yor papa.
Yu bi God wey nor dey die! Even before Yu kreate di mountins and di whole world, Yu don dey.