29 Dia money nor go tey for dia hand and nor-tin wey dem get, go last. Even dia propaty go finish.
Di lite for dia house go dark; di lantan wey dey dia room go off.
Nor-tin dey remain for plate wey dem take chop; dat na why dia propaty nor dey last.
So e koll di manaja kon tell am, ‘I nor like wetin I dey hear about yu. Make yu go rite how yu take dey spend all my money, bikos yu nor go bi my manaja again.’
As sun dey dry grass and flower and dia beauti dey die forever, na so rish pesin go dry, as e dey porshu and love money.