17 If yu go gri listin, I go esplain give yu. I go ansa yu from wetin I know.
“True-true, my eyes don si all dis tins, my ear don hear dem and I undastand dem well.
how E won take bilive man wey dey drink bad and wiked tins like wota?
Pipol wey get sense don tish mi trut wey dem learn from dia papa;
“Job, make yu listin and hear evritin wey I won tok!
“Wise men, make una listin to my words; Make una hear mi, men wey know well-well.
“Make yu relax and listin to mi small, bikos I still get some tins to tok for God, as E nor dey here with us.
Job, wi don study dis tin wey dey happen and wi know sey na true. So, hear dis words make yu use am for yor own good.”