Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 15:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Wi learn and get awa sense from old pipol; pipol wey dem born before yor papa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 15:10
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Old pipol get wisdom? Abi long life nor dey bring undastandin?


E take di wisdom wey old pipol get kon silent doz wey dey advise odas.


Na long life bi raitious pipol reward and to get white hair, na betta crown.


Di swod go bring deat for outside and for inside, fear go kill both men and wimen; small pikin and di ones wey don big.


Make una remember as e bi before, make una tink about di generashon wey don pass. Make una ask una papa and una eldas and dem go tell una evritin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ