Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 14:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 So make Yu live us alone make wi rest! Wi bi like pipol wey dem hire to work, so allow us finish awa work with peace.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 14:6
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abi my life neva finish? Make Yu leave mi with my own! Abeg, make I enjoy di small life wey I still get.


“Tree wey dem don kut for groun get hope, bikos e fit still grow again and e nor go die.


I don taya for life; I nor go live forever. Abeg make yu live mi, bikos my life nor good.


Nor look mi again, make Yu leave mi alone, so dat I go swallow my own spit.


Make Yu take yor vexnashon from mi, so dat I go fit smile again before I die.


But naw, God sey, “For di next three years, Moab pipol and dia propaty go vanish komot dis eart and na few pipol go survive among all di pipol and dem go dey weak well-well.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ