Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 14:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Yor pawa strong pass awa own. Yu porshu us komot for dis life. Wen wi die, Yu dey make us resemble anoda tin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 14:20
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If pesin don die, e fit kom back to life? But I go wait for betta time wen dis trobol don pass mi.


As dem kom, dem si Job from far, but dem nor sey na-im. Wen dem si sey na en, dem kon start to kry; dem tear dia klot kon pak san full dia head.


but God go blow all of dem trowey like dust. Pipol wey know dem before go sopraiz kon ask, ‘Where dem go?’


If to sey I die dat time, I for dey rest naw;


Somebody fit dey alive for morning kon die for nite, before odas go know.


Wi nor fit kontrol breeze or tok di day wen wi go die. Dat na one war wey wi nor fit run from and wikedness nor go fit save doz wey dey do evil.


But naw, dia face don black pass black powder and wen dem dey waka for street, pipol nor even know dem again. Dia body don tin finish and dem dry like dry wood.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ