Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 14:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Just as wota dey wosh stone klean and heavy rain dey wosh di san, na so too Yu take distroy awa hope for life.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 14:19
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“I go make rain fall for di eart wey go distroy evritin wey get life under di sky. Evritin wey dey di eart go die,


Just as mountin dey fall and rocks dey move from where dem dey.


any hope go still dey for mi? Who dey bilive sey I still get hope?


E skata mi for evry side, until I nor get hope again.


Even before dia time end, wota don karry dem go.


Doz wey nor know God before dem die, na wish kind hope dem get?


My days just dey run kwik-kwik like moto; but for di end, I nor get hope.


God kon tell mi, “Man pikin, Israel pipol bi like dis bones. Dem sey dem don dry finish, dem nor get hope or bilive sey dia future dey brite.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ