Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 14:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Yu go forgive and kover my sins. Yu go tie dem put for bag.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 14:17
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Just as mountin dey fall and rocks dey move from where dem dey.


Yu dey sey, ‘God go ponish pikin for di sin wey en papa kommit!’ No! But make God ponish di pesin wey sin, so dat e go know wetin e do!


‘I nor dey guilty; I neva do any bad tin or kommit sin.


I know sey I nor do any bad tin, but my mout fit kondemn mi. Even doh I dey innocent, my mout go still fit put mi for wahala.


Yu go still trow mi put for dirty pit and even di klot wey I wear, go rijet mi.


No amount of soap wey una go take wosh una sin, go fit make una klean, bikos I still dey si all di wiked tins wey una dey do.” Mi, wey bi God, don tok.


I sign and pipol witness evritin wey wi do, den I weigh di money for skale for am.


I don gada Efraim pipol sin kon keep am dey wait di time wen I go ponish dem.


Dia vine na from Sodom and Gomorrah field. Dia grape get poizin and e bitter well-well.


God sey, “I nor dey keep all dis tins among di tins wey I value?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ