Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 13:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Yu won use lie defend God? Abi all dis yor wayo argument na to help God?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 13:7
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jehu gada all di pipol kon tell dem, “King Ahab woship juju small; but Jehu go woship juju well-well.


Na God get strent and wisdom; di pesin wey dey lie and di one wey dem dey lie give, all of dem dey God hand.


So naw make yu listin to my words; listin as I dey beg.


Pesin wey sell en friend bikos of money, na en shidren go sofa am.


my mout nor go ever tok bad and my tongue nor go ever tok lie-lie words.


My words nor bi lie; na betta wise man stand for yor front so.


Make yu tink am sef, den tell mi wish time pesin wey dey respet God, dey sick.


Dem go drive una komot for di sinagog and di time dey kom wen di pesin wey go kill una, go tink sey e dey do God work.


But wi don stop to dey do wiked tins wey pipol dey hide dey do; wi nor dey do wayo or lie join God word, but with trut wey evribody fit si, wi dey make evribody know for dia mind sey, wetin wi dey do, dey good for God eye.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ