6 So naw make yu listin to my words; listin as I dey beg.
Naw, make yu listin to wetin I dey try to tok; make yu open yor ear well.
If to sey yu just kwayet, dat for bi wisdom for yu.
Yu won use lie defend God? Abi all dis yor wayo argument na to help God?
“Wise men, make una listin to my words; Make una hear mi, men wey know well-well.
Wen Jotam hear wetin happen, e go stand on-top Mount Gerizim kon shaut tell di pipol wey dey groun sey, “Shekem leaders, make una hear mi, so dat God go hear una!