Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 13:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 God, make Yu koll mi and I go ansa or make I tok, so dat Yu go ansa mi?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 13:22
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But I wish sey I fit tok to God, nor bi yu. I won make mi and God setol dis matter.


Den, Yu go koll and I go ansa and Yu go kon like mi wey Yu use yor hand take make.


“Nobody won listin to wetin I dey tok? I swear sey evry word wey I dey tok na true. Make God kom ansa mi. Make dem rite wetin my enemies tok about mi, so dat I go si dem.


Naw, make yu stand like man kon ansa di kweshons wey I go ask yu.


Even if I koll am and E ansa mi, I nor go bilive sey E dey listin to wetin I dey tok.


If to sey God na pesin, I for ansa am. Wi for go setol awa matter for kourt.


Den I nor go fear as I dey tok, but naw, nor bi so e bi with mi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ