Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 13:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Wetin yu know, I know am too. Mi and yu na di same.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 13:2
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But I get sense as yu get too. E nor get how yu take betta pass mi, bikos evribody know evritin wey yu dey tok.


Job just dey tok, bikos e nor know wetin e dey tok and all wetin e dey tok, nor make sense.


But Job! No nid for yu to dey tok, bikos e klear sey yu nor know wetin yu dey tok about.”


Make all of una listin to God vois. Make una listin to di tonda wey dey kom out from en mout.


Afta God don tok finish with Job, E kon tell Elifaz sey, “I dey vex with yu and yor two friends, bikos yu nor tok di trut about mi, as my savant Job do.


“But if na mi, I go look for God kon komplain gi-am.


I don turn to fool! Na una force mi, bikos una suppose to praiz mi. Even if I nor bi anytin, e nor get anytin wey doz una “supper apostles” take betta pass mi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ