Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 13:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Anybody fit argue with mi for dis matter? But if Yu sey I dey wrong, I go kwayet till I die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 13:19
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Na di same hand wey Yu take make mi, Yu won take skata mi?


Make yu shut up yor mout, so dat I go tok. Wetin go bi, go bi.


Abeg make I ask for two tins and make Yu do dem for mi, den I nor go hide from Yu.


If yu feel sey yu betta pass mi kon dey use my trobol against mi,


But if yu get wetin yu won tok, tok and I go tell yu if yu dey rite.


“No! I nor go fit klose my mout; I dey vex for my spirit, so I must tok. I must tok as e dey pain mi for my mind.


Yu nor fit just forgive mi my sins? Yu nor fit just sorry for all di bad tins wey I do? I go soon die and wen Yu dey look for mi, I go don go.”


Wetin go make pesin argue with God? E go fit ask God kweshon wey E nor go fit ansa?


Na God wey get pawa, help mi, so who go fit sey I dey guilty? All di pipol wey dey akuiz mi go disappear, dem go vanish like klot wey dey fade.


But wen I sey, “I go forget God and I nor go tok with en name again,” na dat time yor message dey bi like fire wey dey burn inside my body. Even wen I try to pritend sey nor-tin dey happen, I nor dey fit.


Who go fit akuiz pesin wey God don choose? Na God know who good or bad.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ