Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 13:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Even if yu dey pritend sey yu dey sorry for mi, God go still katch and ponish yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 13:10
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una respet God as una dey take decision, bikos di Oga wey bi awa God nor dey like wayo, bribe or anyhow tins.”


Abi yu dey try to tok for am? Na yu won tok for God?


I nor go support one pesin for dis matter and I nor go praiz anybody sef!


E nor dey support rulers or rish pipol against poor pipol, bikos na-im kreate all of dem.


sey, “Na how long una go dey judge like dis kon dey favor wiked pipol?


If una do parsha, una dey kommit sin and di law don kondemn una as pipol wey nor dey do wetin dey di law.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ