1 “True-true, my eyes don si all dis tins, my ear don hear dem and I undastand dem well.
My savant kom tell mi word small-small, but I nor hear wetin e tok well.
Job, wi don study dis tin wey dey happen and wi know sey na true. So, hear dis words make yu use am for yor own good.”
Na who raiz di raitious Pesin kom from east kon make am stand and rule ova nashons and kings? With en swod, e turn dem to dust and with en bow, e make dem bi like grass wey breeze dey blow.
Na wetin wi don si and hear, wi dey tell una, so dat una go fit bi awa friend, just as wi bi friend with di Papa and en Pikin.)