8 Make yu ask di eart and sea make dem kom tish yu wisdom.
God make wild animals, kattle and evritin wey dey creep for groun akordin to dia kind. God kon si sey dem dey good.
“Even bird and animals get many tins wey dem go tish yu.
All of dem know sey na God by ensef dey kause all dis wahala for mi,