Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 12:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 But I get sense as yu get too. E nor get how yu take betta pass mi, bikos evribody know evritin wey yu dey tok.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 12:3
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wetin yu tink sey yu know wey wi nor know? Wetin yu feel sey yu undastand, wey wi nor undastand?


If yu ansa yeye kweshon wey foolish pesin ask, den yu dey foolish, just like di pesin wey ask yu.


I nor tink sey doz “supper apostle” betta pass mi.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ