Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 10:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 “Na di same hand wey Yu take make mi, Yu won take skata mi?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 10:8
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E good as Yu dey opress mi? Yu dey opress wetin Yu make with yor hand. Yu dey happy for wetin wiked pipol dey do?


Anybody fit argue with mi for dis matter? But if Yu sey I dey wrong, I go kwayet till I die.


I know sey Yu dey karry mi go where I go for die; di place wey Yu keep for evribody.


E send breeze kom attack and wound mi, even doh I nor do any bad tin.


“All of dem na di same! Na dis make mi dey sey, E dey distroy both who nor do anytin and di ones wey dey do bad tins.


Make una know sey na di Oga God bi God! Na-im make us and wi bi en pipol. Wi bi en pipol, di sheep wey dey en field.


Na Yu make and kreate mi. Naw, make Yu give mi di sense to follow yor kommand.


God go fight for mi. My Oga God, yor love wey nor dey fail, go dey forever, so make Yu nor rijet di pipol wey Yu kreate by yorsef.


my bones nor hide from Yu, even wen Yu make mi for sekret kon put mi for di eart.


Yu dey si mi wen I dey my mama belle. All di days wey I go live, dem rite am for yor book, even before dem born mi.


Na-im make dia heart, so E undastand evritin wey dem dey do or tink.


Dem bi my own pipol and I kreate dem, so dat dem go give mi glory.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ