20 Abi my life neva finish? Make Yu leave mi with my own! Abeg, make I enjoy di small life wey I still get.
To die for my mama belle, for betta pass dis one wey I dey so.
Make Yu remove yor hand from my life and nor make mi fear again.
“Na short life na-im man wey woman born get and na trobol full am.
bikos dis life wey wi dey so, short well-well. Wi nor know anytin at-all and awa days for dis eart bi like shadow wey go kwik vanish.
E nor let mi breath well; E don kover my life with bitterness.
Make Yu take yor vexnashon from mi, so dat I go fit smile again before I die.
Si! Yu don make my life short well-well and my whole life bi like one sekond to Yu. True-true, evribody life just bi like breeze wey dey blow pass.”