Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 10:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 To die for my mama belle, for betta pass dis one wey I dey so.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 10:19
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“God! Why Yu let my mama born mi? I for don die, before anybody si mi.


Abi my life neva finish? Make Yu leave mi with my own! Abeg, make I enjoy di small life wey I still get.


Na God, nor bi di darkness make mi kwayet, even doh di darkness don kover my face.


“Wetin make mi nor die before my mama born mi? Or why I nor die as I just kom out from my mama belle?


Why dem nor beri mi like pikin wey die before dem born am? Like pikin wey nor live to si di lite?


Make dem bi like snail wey dey die as dem dey waka! Make dem bi like pikin wey dem just born, wey nor ever si sun before e die!


Bikos if to sey e kill mi before dem born mi, my mama belle for bi my grave and I for dey der forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ