18 “God! Why Yu let my mama born mi? I for don die, before anybody si mi.
To die for my mama belle, for betta pass dis one wey I dey so.
But wiked pipol eye go blind and dem nor go si where run go. Di only hope wey dem get, na make deat kom karry dem go.”
But if pesin die, na di end bi dat. Dem don die; so where dem dey naw?
Na God, nor bi di darkness make mi kwayet, even doh di darkness don kover my face.
Yes! Yu don dey with mi since wen dem born mi and Yu dey kare for mi from my mama belle. No wonder I dey always praiz Yu!
I kon sey, “Si as I dey vex! Wetin make my mama born mi at-all? Must I kworel and argue with evribody for di land! I neva ever borrow from pesin or borrow pesin money, yet evribody dey curse mi.”
Man Pikin go die as dem rite about am, but curse dey di pesin head wey go sell am! E for betta sey dem nor born di pesin at-all.”