Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 1:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Job sons dey always do party one-by-one for dia house, wey evribody dey kom chop and drink and dia three sistas dey kom too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 1:4
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E till get 7,000 sheep, 3,000 kamel, 500 oxen, 500 donkey wey bi woman, plenty savant and na-im get money pass for di east side for di kountry.


One dia party finish, Job go koll and santify dem. For early morning, Job go offa sakrifice for all of dem. “Bikos e bilive sey dem fit nor know sey dem don sin and curse God.” Job dey do dis tin evritime.


Make una si as e dey good and wonderful wen God pipol dey stay togeda for peace!


Make una dey love each oda like Christian brodas and sistas.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ