Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 1:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 den at wons, Sabean pipol just kom attack and karry all of dem go. Dem kill all di savant and na only mi one eskape kom tell yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 1:15
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Kush shidren na Seba, Havilah, Sabtah, Rama and Sabteka. Rama shidren na Sheba and Dedan.


Jokshan kon bi Sheba and Dedan papa. Den di shidren wey Dedan born na Asshur, Letush and Leumm.


den leta, one savant run go tell Job sey, “Oga! Wi dey klear di land with yor melu and di donkey dem dey for di oda side,


den one kind strong breeze from di wildaness blow di house fall kon kill all of dem. Naw, na only mi one eskape kom tell yu.”


Animals wey dey pul karavan wey kom from Sheba and Tema nor find dem,


Tarshish kings for west and di oda kings go kon pay respet to am. Sheba kings for east and Seba go kon gi-am gifts.


God tell Israel pipol sey, “Egypt, Sudan and doz tall pipol for Seba with evritin wey dem get, go bi una own. Dem go waka follow una with shains for dia leg; bow for una kon beg dey sey, ‘True-true, God dey with una and e nor get anybody wey bi like am. Yes! E nor get any oda god.’ ”


Pipol wey nor kare dey der dey shaut and na wildaness dem from bring dis pipol. Dem put shain for di wimen hand kon wear betta crown for dia head.


For di day wey I go do wetin I tell yu so, pesin wey go eskape di wahala go kom tell yu di news.


I go make dem sell una shidren give Judah pipol; dem go sell dem go Sabeans land wey far well-well. Mi, wey bi God, don tok.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ