Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Job 1:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 den leta, one savant run go tell Job sey, “Oga! Wi dey klear di land with yor melu and di donkey dem dey for di oda side,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Job 1:14
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

One messenja kon go tell David, “All di pipol for Israel dey loyal to Absalom.”


One day, Job shidren dey do party for dia senior broda house,


den at wons, Sabean pipol just kom attack and karry all of dem go. Dem kill all di savant and na only mi one eskape kom tell yu.”


Yu fit use rope tie bush melu make e for follow yu klear di field?


Difren messenjas go run go tell Babilon king sey dem don break en town enter from difren korna.


Di man ansa, “Israel pipol don run from Filistia pipol! Dem don kill di sojas well-well! Yor two boys, Hofni and Finehas, don die too. And dem don karry God Kovenant Box go!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ