Jeremaya 9:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English17 God wey dey rule evritin sey make I tell dis pipol, “Make yu nor forget wetin I won tok so! Make yu koll di wimen and doz wey sabi kry and sing beri song, kom.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Remember am naw, before yu go kon dey fear to klimb high place or to waka for road; den yor hair go don turn white like almond tree wey dey shine and yu go hardli fit karry yorsef just like grasshoppa wey dey die; den all di mind to dey sleep with woman or man, go vanish and small time, yu go-go yor final resting place, den pipol go mourn for di street for yu.