Jeremaya 9:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 Instead, dem get strong heart kon dey woship Baal, just as dia grand-grand papa tish dem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Instead, wi go do evritin wey won do. Wi go offa sakrifice give awa goddes wey bi Heaven Kween kon pour wine for am too, just as wi, awa grand-grand papa, awa king and leaders dey do for Judah towns and Jerusalem strits before. Dat time, wi get plenty food to chop; wi dey prosper and wi nor get wahala.