Jeremaya 7:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English31 And dem even build where dem go for dey woship for Tofet wey dey Ben-Hinnom Valley, so dat dem go fit sakrifice dia shidren give juju for der. Dis na wetin I sey make dem nor do! True-true, dat kind tin neva even enter my mind to tell dem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |