Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 6:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Difren kings go kom attack am with dia sojas. Dem go build dia tent round di town kon kamp for der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 6:3
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God kon send Babilon, Siria, Moab and Ammon sojas against am; God send dem go distroy Judah, as E bin warn dem thru en profets.


Naw, strenjas go distroy my vineyard; skata my farm kon turn di land wey I love to where nobody dey stay.


Assyria king! Yor leaders don die and yor ofisas don sleep go forever! Yor pipol skata on-top di mountin and nobody dey to bring dem kom house again.


Time go kom wen una enemies go surround una for evry korna kon block una road.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ