Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 51:54 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

54 God sey, “Make una listin as dem dey kry for Babilon town. Dem dey mourn, bikos of how dem distroy di land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 51:54
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My heart dey kry for Moab pipol, bikos di pipol don run go Zoar, Eglat and Shelishiyah town. Some even dey kry as dem dey go Luhit, while odas eskape go Horonaim town.


Just as heat dey make land dry, na so too Yu dey kwayet strenjas wey dey karry body up. Just as kloud shadow dey make hot place kool, na so too Yu dey silent wiked pipol.


Dem go hear war nois for Babilon. Pipol go hear as dem dey distroy Babilon towns.


Make una kill all dia sojas anyhow! Babilon pipol own don finish, bikos di time don rish wen I must ponish dem.


Babilon king go fear well-well wen e hear wetin en enemies tok. Wen e hear sey dem dey kom, fear and pain go nearly kill-am like woman wey won born.


Wen Babilon fall, di eart go shake and oda nashon go hear as Babilon pipol dey kry with pain.”


God sey, “For dat day, pipol go kry dey kom from di Fish Gate and dem go dey shaut from di new house dem wey dey di town. And una go hear strong nois from di hills.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ