Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 51:52 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

52 God sey, “Yes! Di time dey kom wen I go distroy all Babilon juju and for evriwhere for di land, dem go dey hear doz wey wound dey kry bikos of dia pain.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 51:52
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wahala go kom di land and all di rivers go dry finish. But, wetin make all dis tins dey happen? Na bikos juju full di whole land and di pipol love dem well-well.


So di time dey kom wen I go deal with Babilon juju. Di whole kountry go shame and dem go kill all en pipol.


I go send diziz kom meet una and una blood go flow for una street. Pipol go attack una from evry korna and una go die finish. Den una go know sey na mi bi God.”


Den I go make Babilon king strong kon put my swod for en strong hand. But I go break Egypt king hand and e go kry kon die for en enemies front.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ