Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 51:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Dem go wound kon fall die for all di street wey dey dia towns.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 51:4
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anybody wey dem katch, dem go shuk am die and anybody wey dem seize, na swod go kill-am.


but yu nor get grave, just like bullet wey dem shot trowey. Yor dead body just dey groun with oda pipol wey dem kill with swod; with pipol wey dem won go trow dia dead body for pit.


For dat day, dem go kill all di yong men for di town kon distroy dia sojas.


For dat day, dem go kill all di yong men for di town and all dia sojas go die too. Mi, wey bi God, don tok.”


Dem go distroy en horse and shariot. Sojas wey dem hire from oda land, go dey fear and dem go weak like woman. All dia betta-betta tins go skata and pipol go tif and karry di ones wey remain.


Even if Babilon klimb go sky kon build strong house for der, I go still send pipol go distroy am. Mi, wey bi God, don tok.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ