8 so I kon koll Johanan, di sojas offisa, doz wey dey with am and di oda pipol.
Afta, Johanan and di sojas oga wey hide before, go meet Gedalaya for Mizpa,
Ishmael wey Netanaya born; Johanan wey bi Kareah pikin; Seraya wey Efai pikin Tanhumet born wey still kom from Netofat; with Jezanaya wey kom from Maaka kon go meet Gedalaya for Mizpa with dia men.
Den all di sojas oga with Johanan wey bi Kareah pikin and Jezanaya wey Hoshaaya born kom with oda pipol
Afta ten days, God tok to mi,
I tell dem, “Di Oga wey bi Israel God wey una sey make I pray give, dis na wetin E tok: