Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 42:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 I go show una mesi. So, I go make am sorry for una kon allow una go back to una own land. Mi, wey bi God, don tok.’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 42:12
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make Yu listin to di prayers wey mi and yor savants wey dey honor Yu, dey pray. Make Yu help mi today, so dat di king go sorry for mi.” For dat time, na mi dey serve di king wine.


Wen pesin make belle sweet God, even en enemies go like bi en friend.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ