6 So Ishmael kry komot for Mizpa go meet dem. Wen e si dem, e kon sey, “Abeg! Make una kom si wetin happen to Gedalaya!”
Paltiel kry follow am go rish Bahurim town. But Abner sey, “Make yu dey go yor house.” So e kon go.
God sey, “Wen dat time rish, Israel and Judah pipol go kry kom find mi wey bi dia God.