Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 41:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Den Johanan and di oda sojas oga karry all di pipol wey Ishmael katch as prisonas from Mizpa, afta e don kill Gedalaya.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 41:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

All di offisa for Judah sojas and dia men hear sey Babilon king don make Gedalaya govnor for Judah. So dem kon go meet Gedalaya for Mizpa. Di ofisas wey kom na, Netanaya pikin, Ishmael; Kareah pikin, Johanan; Tanhumet pikin, Seraya and Maakat pikin, Jaazanaya.


Den di king dota and all di rest pipol for Mizpa wey Nebuzaradan put for Gedalaya kare, Ishmael kon karry all of dem go Ammon land as prisonas.


so I kon koll Johanan, di sojas offisa, doz wey dey with am and di oda pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ