Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 41:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 But wen Johanan and di oda soja leaders hear wetin Ishmael do,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 41:11
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

All di offisa for Judah sojas and dia men hear sey Babilon king don make Gedalaya govnor for Judah. So dem kon go meet Gedalaya for Mizpa. Di ofisas wey kom na, Netanaya pikin, Ishmael; Kareah pikin, Johanan; Tanhumet pikin, Seraya and Maakat pikin, Jaazanaya.


But as dem just enter di town, Ishmael and en men kill dem kon trow dia body put for well.


Den all di sojas oga with Johanan wey bi Kareah pikin and Jezanaya wey Hoshaaya born kom with oda pipol


Make yu pray make di Oga awa God show us where wi go-go and wetin wi go do.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ