Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 31:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Pipol go stay for Judah and all en towns; farmers go dey evriwhere and shepad go dey to guide dia animals.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 31:24
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos of di gift wey God give dem wey bi; korn, wine, olive oil, sheep and melu, dem go gada kom sing with happiness for Mount Zion. Dem go bi like gardin wey dem pour wota put well-well kon get evritin wey dem wont.


I go make una many. Una go stay for di town and evritin wey don skata before, una go ribuild dem back.


Di first angel kon tell di sekond one, “Make yu run go tell di man wey whole di ruler sey, ‘Very soon, pipol and animals go plenty for Jerusalem, sotey di town nor go fit kontain dem again.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ