Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 3:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 I drive Israel pipol, bikos of dia ashawo life, yet en sista, Judah, nor fear, but e kon join dey do ashawo too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 3:8
20 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E still build juju place for Judah hills, den Jerusalem and Judah pipol nor kon dey obey di Oga dia God.


Dis na wetin God tok: “Una tink sey I drive my pipol komot like man wey drive en wife komot en house? Where di leta wey I take drive una mama? Una tink sey I sell una as slave like man wey sell en shidren? No! Una bi slave, bikos of una sins and dem karry una komot from una land, bikos of di bad-bad tins wey una do.


Na di wiked tins wey una do go ponish and kondemn una, bikos una turn from mi. So, una go learn as e betta and wiked rish nor to dey fear mi or forget mi wey bi di Oga una God.” Mi, wey bi God, don tok.


God sey, “If man drive en wife and di woman go marry anoda man, di man go fit go marry di woman again? Dat kind tin go make di land dirty. But Israel pipol, una bi ashawo wey get many husband and naw, una won turn back kom meet mi.


“Yu si as pipol dey sey I don rijet Israel and Judah pipol; di two family wey I choose? Na dis make dem nor dey respet my pipol at-all, bikos dem nor si dem as strong nashon again.


God ask, “Jerusalem pipol! Wetin nor go make mi ponish una wen e bi sey, una leave mi kon go woship gods wey nor bi god at-all? Even doh I dey give una evritin wey una wont, una still dey bihave like wife wey go sleep with who nor bi en husband and una dey stay with ashawo.


Yor senior sista na Samaria for nort. Yor yonga sista na Sodom for sout.


Yu like as yu dey do di bad tins wey dem do? No! But e nor even tey before yor own worse pass dia own.


Samaria nor do half of di bads tins wey yu do. Yu ways bad well-well pass dia own. Bikos of di bad tins wey yu dey do, e kon bi like sey yor sistas nor even do any bad tin at-all.


Dem dey sleep with am just as dem dey sleep with ashawo. Like dis, dem don sleep with Oholah and Oholibah wey bi ashawo.


So I kon gi-am to Assyria pipol wey e love well-well.


Dis tin show sey na so too Israel pipol go dey: dem nor go get king or leader; dem nor go do sakrifice or serve stone again and dem nor go get juju or image wey dem go use take konsult dia gods.


Wen man marry woman and e nor like am, bikos e don si one bad karata for en body, e fit rite divorce paper give di woman, den tell am make e komot from en house.


But if di sekond husband still get problem with di same woman kon divorce am or di man die,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ