Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 29:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 So wen di pipol wey dem take from Jerusalem go Babilon won curse pesin, dem go sey, ‘Make God trit yu like Zedekaya and Ahab wey Babilon king roast alive!’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 29:22
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Israel bless dem dat day kon sey, “Na thru una Israel pipol go dey bless wen dem sey, ‘Make God bless us like Efraim and Manasseh.’ ”


My enemies dey wahala mi evriday. Dem dey laf and curse mi.


Di pipol wey I choose go use una name as curse. Mi, God wey bi king, go kill una. But I go give new name to pipol wey obey mi.


Dem tie di three men, wear dem klot, nika and priest kap kon trow dem inside di hot fire.


Anybody wey nor gri bow woship di gold image, dem go trow am inside hot fire.”


Anybody wey nor love Christ, curse dey en head!


Den all di eldas wey dey di gate kon sey, “Yes! Wi bi witness. Make God make yor wife bi like Rashel and Leah, wey born many pikin for Jakob. Make yu get plenty money for Efrat and evribody go know yu for Betlehem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ