Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 24:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Den God tell mi, “Jeremaya, wetin yu dey si?” I ansa, “Na fig! Di good ones don ripe, while di bad ones don spoil.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 24:3
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God wey dey mighty sey, ‘I dey bring war, honga and diziz kom meet dem and I go make dem bi like rotin fig fruit wey nobody fit chop.


E kon ask mi, “Amos, wetin yu dey si?” I ansa, “Na ruler.” Den E sey, “I go test my pipol with dis ruler. I nor go shange my mind again and I go ponish dem.


God kon ask mi, “Amos, na wetin yu dey si?” I ansa, “Na basket wey fruit full.” Den God tell mi, “Di end don kom for my pipol, Israel. I nor go shange my mind again and I go ponish dem.


E ask mi, “Wetin yu si naw?” I ansa, “Na one lampstand wey dem make with gold, wey get bowl where dem dey pour oil put. Seven lamps dey on-top di lampstand and each one get seven whole for di wick.


Den di angel ask mi, “Wetin yu dey si?” I ansa, “Na book wey dey fly and e long rish thirty fit kon wide rish fifteen fit.”


(For dat time for Israel, if anybody won go hear from God, e go sey, “Kom make wi go si di pesin wey dey si vishon.” Bikos dat time, dem dey koll profet, “Pesin wey dey si vishon.”)


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ