Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 20:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Make curse follow di pesin wey kon make my papa happy wen e tell am sey, “Na boy yor wife born.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 20:15
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Sarah still sey, “Na who for fit tell Abraham sey Sarah go ever born pikin? Yet I don born boy for am for en old age!”


“Before I put yu for yor mama belle, I don know and choose yu. I don selet yu, before dem even born yu. Yes! I don choose yu as my profet and yu go take my message go evriwhere.”


Di pikin go bring joy and happiness for yu and many pipol go happy well-well wen dem born am,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ