Jeremaya 2:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 Una bi like wiked woman donkey wey grow for desert and bikos e dey find man, e go dey use en nose smell evriwhere weda e go si any one. Nobody fit hold am if e nid to sleep with man. Man donkey nor nid to go find am, bikos na en dey run follow dem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |