Jeremaya 17:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 “God still sey, ‘Una must obey all wetin I kommand. Una must nor karry load pass di town gates for Sabat Day. Una must si Sabat as holy day and una nor go do any work for dat day. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |