Jeremaya 15:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English11 God ansa, “I go diliver and save Jerusalem from evry attack even doh I allow dia enemies karry dem go, so dat dem go learn. But wen una enemies dey trobol, dem go run kom meet una sey make una help dem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |