Jeremaya 13:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English13 Den, yu go tell dem, ‘All di pipol wey dey dis land, God go give dem wine drink until di wine don katch dem: both di kings wey kom from David family, di priests, profets and all Jerusalem pipol.’ အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |