Jeremaya 12:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 But dem must first asept my pipol relijon with dia heart and as dem make my pipol swear with dia Baal juju, na so too, dem go use my name take swear kon sey: ‘Wi swear with God wey nor dey die.’ If dem do all dis tins, I go add dem join my pipol. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |